ìfé bff şarkı sözleri

Hmmm oh oh Hmmm Hmmm I know I've only been here a while But wetin my eyes don see I fit take am write a storybook But that'll be for another time Right now I wanna sing you a song Of wetin my eyes don see So sit down make you bele full And hear wetin I dey talk Be very careful who you call your friend She jeje Iwo afanimora o This world wey you dey see Is not your friend, and the people in it (Yeah) You see that your BFF The day Una go fight (Yeah, una go fight so tey) She fit poison your food And the minds of everyone around you You see, people (People) All this people you dey see They're like weather Today they're cold, tomorrow they're warm Na so life e be Hmmm yeah Ah ah ah Ah ah ah This life Na so e be Ah ah ah Ah ah ah This life Na so e be Be very careful who you call your friend She jeje Iwo afanimora o This world wey you dey see so, my sista eh Is not your friend, and the people in it She you see You see that your BFF The day Una go fight She fit poison your food And the minds of everyone around you You see, people All this people you dey see They're like weather Today they're cold, tomorrow they're warm Na so life e be Hmmm oh yeah Yeah yeah yeah Hmmm Na so, na so life e be
Sanatçı: ÌFÉ
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ÌFÉ hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı