ìfé hit şarkı sözleri

Omo na Hit Made it out the gutter Posted at the top don’t bother Omo na Hit In a drop top no okada For my life I must go harder Omo na hit Nobody send your mama Nobody send your papa Omo na hit No money talk don’t bother Go for the pounds and dollar I no want Dey stress, I Dey find money I done Dey this game before them sing Galado I no understand why them Dey look for me Them no get money, them want sign Ronaldo Me I Dey my motor, with my sweet potato We Dey pull up inna the Eldorado Tamara shine the light o We say obrigado, shey you want quit Abi you want be hero 2008 , we still Dey hustle for PH Na night bus we use Dey enter from village Now I Dey shut down New York City I Dey represent for my city Omo na Hit Made it out the gutter Posted at the top don’t bother Omo na Hit In a drop top no okada For my life I must go harder Omo na hit Nobody send your mama Nobody send your papa Omo na hit No money talk don’t bother Go for the pounds and dollar Omo na cheese & my HERO wey I hold for my hand You already know me I be HERO for my town Shoutouts to my people wey dem no dey fall my hands Me I just dey rep for my own motherland Omo na hits wey we carry, sounds choke for my band These streets, if you no come you no go understand We dey give dem jam wey dey bang like rapapam Uso mbo ke idoho etuk mkpo Ettete kase nangha e pull up Ima iyoho the club Nkanika mmo akongò no dey the clock Uma ukid anie okuk owo, aya adiongo ke ado worthy Iwong mmin, inam ita etuk nkwobi Imidiwor bo yak afid idung ewor edi Nyin nyin ibono, Abasi amedot ukpono Edidem akpikké adûk aya ayùng abomo Ikwo ayem ado atta ufa Nkò ame diongo nangha! Omo na Hit Omo na Hit Omo na Hit Omo na Hit Onye enena anya n'azu Anumanu n'aga n'ilo fa ana eme na ha kolu eko Onye n'elesi ha igbo *Fa ga ekpoyebe onu Ma fu the weight anyi ji pulluo up n’iru olu Moral fa nwuru anwu, moral fa ka n’eriri uju Fa n’acho ka ugbom nyuo oku, mana esim esi n’ime oku *ejiro iwe oku eme akamu N’ Odogwu n’epe mpe e mean lo na odogwu g’abu akakpu Ife m n’eme n’uwa bu so so ife mu na chim kpalu I no dey even pay attention to asiri ha kolu Uzo nwayo k’anyi gbalu Adi afuru uwa muscle Now we make it rain even mana oge anyi no n’Uguru Imakwa ife alulu Omo na Hit!
Sanatçı: ÌFÉ
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ÌFÉ hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı