Aalarmrich şarkı sözleri

Yeah (Hmm um um um um) My guy I feel you Alarm on the wheels Let's go Aje a wo le Kowo de Kowo pe Oooo Every night and day day day Haa we go shaye Yeee ooo Brother don't lose gard Keep grinding ooo E go pay Ee Ee Every hustle Get in own pay day ooo Is certain ooo We go smile Oo Every day We day pray for more blessings Ki awon omo ope ma wa benzy Oluwa shower your blessings Ka ra bentley Baba yor mi ni nu trenches Ni Nu trenches Shey bowo lor fi ra Bentley Shower your blessings Every day We day pray for more money Ki alert ma dun Gbin gbin gbin Kowo wo le Ka pop champagne Yee Yee Haa Ninu trenches A won omo ope Then been vexing Then they pray for more blessings Oluwa shower your blessings Every day We day pray for more blessings Ki awon omo ope ma wa benzy Oluwa shower your bentley Ka ra bentley Ni Nu Trenches yee yee I day grind 24/7 Say I day pray make baba open Heaven Say we wan get levels Emi gan nan wan get levels Say nobody. wan day Low levels yee Baba God don do levels yee Levels gan pass levels That's why I say Doings pass doings yee Baba open way Make we self ja yee yee yee Baba yor mi ni nu trenches Trenches... Trenches... Shey bowo lor fi ra Bentley Bentley eeeee... (Shower your Blessings) Bentley eeeee...... Every day We day pray for more money Ki alert ma dun Gbin gbin gbin Kowo wo le Ka pop champagne Yee Yee Shey be that's why me i day pray I day pray Make baba open way Say which day me I go blow O ooo I must hear all over the world Olorun, wahlai Ogo yen... Oma shine... Cause future us bright Aje is light 2022 we go rise Every day We day pray for more blessings Ki awon omo ope ma wa benzy Oluwa shower your blessings Ka ra bentley Every day We day pray for more money Ki alert ma dun Gbin gbin gbin Kowo wo le Ka pop champagne Baba yor mi ni nu trenches (Aje a wawa ri) (Owo a ba wa Gbe) (NINU TRENCHES) Trenches... Trenches... Shey bowo lor fi ra Bentley Bentley eeeee... (Shower your Blessings) Bentley eeeee... Every day We day pray for more money Ki alert ma dun Gbin gbin gbin Kowo wo le Ka pop champagne Yee Yee Haa Ninu trenches A won omo ope Then been vexing Then they pray for more blessings Oluwa shower your blessings Every day We day pray for more blessings Ki awon omo ope ma wa benzy Oluwa shower your blessings Ka ra bentley Yor mii Ni nu trenches

Sanatçının Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok