aaron loko gentleman şarkı sözleri

Loko dey sing song Loko dey sing song I no be landlord I dey pay rent Very soon i go switch up o All the fine girls dem dey here Say na cruise wey dem wan catch o You for wise up make you get sense Make blessing no go pass you go I go dey my own make I think first How the money wan dey pile up o I say me I no be gentleman Gentleman at all o Gentleman Gentleman at all o I say me I no be gentleman Gentleman at all o If you like make you vex I no be gentleman at all o Brizy nack am I take my eye see dem Fine girls no dey free dem Shayo for the club e no dey do dem Big boys big jobs e dey find dem Na the life wey sweet pass God abegi make I no go carry last Hustle wey dey pay naem dey set pass No be wire wire si as I dey press pass Dey follow beef who no beef you Make goodluck e no pass you Sharp man big eye I get rear view All the winch dema fly pass belview I no be gentleman man I no be gentleman at all o And if you like make you talk I no be gentleman at all o I dey hustle make i chop I no be gentleman at all o And if like make you vex I no be gentleman at all o Brizy nack am
Sanatçı: Aaron Loko
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Aaron Loko hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı