ab classic life (feat. judioh) şarkı sözleri

Ebelebe This life bu n' Ebelebe uh.. Soro m je Ihe ọ́bula ï furu ị jidezie oo.. Many things dey for this life me no understand Anything you see i say make you stand Baba God na you dey make me dance dance dance Selina jo Give it to me i say no withhold Badman like me too dey like it slow I know the things wey dey make Man jons Laur sm*ke. Oyorima doh Oyorima jo jo jo ooo oh Oyorima o Oyorima doh Oyorima doh doh oo oh Burst up my mind Senita wyne Senita shake up her body all night uh oh me i no fit lie for you oo Me i love you, me i love you Something dey for life wey Me no udastad Wetin man see for dis life Ah swear e no fit type oo Mama dey house fey pray make the boy no go die ah ah Baba God I see the things you do I just say thanks Ebelebe ohh Money go dy oh ah Sholi go do oh I never see oh Body show way oh ah ah Enu ko she oh hmmmm Back dan flowing with no paper D ones I called my brodas turn into a hater They try to bring me down but I give tanks to d maker . Too many fake friends but d lord is my shepherd Dy f**k me up once dy trow me to d dust I was giving up on music shout out to d fam I was lock up in d trenches I don't even go to church Am classic being broke I can't get to kiss my crush Now am balling every season Shopping now for no reason Nobody love u wen dy find out u re losing My homie want me in prison But thank god am till breathing No competition am winning My ep is *****ing trending bra Something dey for life wey Me no udastad Wetin man see for dis life Ah swear e no fit type oo Mama dey house fey pray make the boy no go die ah ah Baba God I see the things you do I just say thanks Udonseeam
Sanatçı: Ab classic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ab classic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı