abbest on god şarkı sözleri
Oah yah yah yah yah yah yah
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Of I chop dem must talk
If I no chop dem must talk
Wetin my eye don see me I no fit talk
When man dey work e must to chop oooh...
Everybody know say me I no be lazy man
Why you come dey wishing me say make I never rise...
Steady on my grind Nah wetin I dey find
Mi ofe wahala nah money i dey find...
Oun'taye nfeni kinshubu yakata
Oun'taye nfeni kinmarago
Oun'taye nfeni kinma toroje
Oloun nio jeee... yheee eeh eeh
Oloun nio jeee... oooh oooh yhee eeh
So i stand gidigba mio foh
Cus sapa fit to kill pesin
If you foh you go see shege you go fall
Cus nobody go dey for you...
So my brother make you no dey bother
Guys they show fake love to another n
Them go still dey para like say dem be your love
Small yawa dem go japa
So me dey on me own oyo make you dey on your own
Make you stay safe n make you dey on a low
Because oyo lowa..
Oun'taye nfeni kinshubu yakata
Oun'taye nfeni kinmarago
Oun'taye nfeni kinma toroje
Oloun nio jeee... yheee eeh eeh
Oloun nio jeee... oooh oooh yhee eeh