abbey tumusiime life şarkı sözleri
This guygraduated10yearsago
He got no job
Now he isscammingonline
Andgettingpaid
He don't rob
Came home with afirstclass
But it'sgettinghim no bucks
Wetin man go do
Put onVPNand bomb
Cashing out on a regular
He ain't got no boss
Ofcoursehe don't de baff soap
'Cause when him no de baff him no chop
Everyone'sdisappointedcuh now he'stakingpuffs
His mumsy's intearson her knees
Crying out to God
While he'splanningonsacrificingher to the gods
He ain't in arelationshipcuh he don't want no love
This boy isdepressedas f*ck
Eventhoughall him maga dey drop
Last-last dem doncatchthe boy
But thistrendstill no go stop
If to say this boy get degree
Come dey work with am
Shey him go dey scam?
Graduate no dey seemoneyfor this side
Make we no deypackageam
You wey deywatchthis thing
Ifhustleno pay how you wan takemanageam?
Broke boy no fi talk again
Forinternet'cause dem gosavageam
Damn
TRilz