abele life head [original] şarkı sözleri

Fine boy nananaaa Me I no just come this life I get plenty why I the always think am twice yea This life we dey na one chance Omo me no fit the drag you know sey Mr. man must to chop Somebody feeling me say yes ‘Cause I go ball like Burna Nobody fit take my space My hustle go pay nanana ‘Cause I go ball like Burna Nobody fit take my space My hustle go pay nanana Give me head oh Give me head oh Give me head oh Cus I no fit carry last oh Give me head oh Give me head oh Give me head oh Cus I no fit carry last oh Cus I no fit carry last oh nanana Small time but I no be outcast I look dull brother me I too sharp Call me up telly me I too sure I say tell me why you the look for my downfall My only girl nahim you want f*ck yea I no trust anyone again Put my eyes me I want money If you see me you go see devil Anything wey go give me I’ll take Me I the run am I no get time to watch porn I no trust anyone again Put my eyes I want money I no send nobody Give me head oh Give me head oh Give me head oh Cus i no fit carry last oh Give me head oh Give me head oh Give me head oh Cus i no fit carry last oh Cus i no fit carry last oh
Sanatçı: Abele Life
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Abele Life hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı