abideen lawal come around şarkı sözleri
I knew she for keeps
Right from the start
She get everything I Dey wish for
Gimme all you fit
I still go need more
Na you be the reason
Y I Dey sing song
Ifeoma no change
Dat style the moves
Wey you make when you
Do dat dance
Wake early morning
You dey my side
Not too long na you
I Dey dream about
Couple times
Man no fit
Figure out reason why be
Say you sweet pass Ifeoma no change
Dat style the moves
Wey you make when you
Do dat dance
See you got dis ting
Shawtie bring it on
I've been searching since
Oh the journey long
Friends with benefits
cnd it's really worth it
ct first she no gree
Make I chop her working
No be say I no fit
She no just wan trust me
Got a lot to give
So much special loving
Like a foreign deal
‘‘Twas different mo
Come around
Show ma side
It's the perfect time
cll the love
You dey hide
Na wetin I search
Don't leave now
Know ya kind
Be so hard to find
I be down to sacrifice
Whatever I can
To keep you by my side
I knew she for keeps
Right from the start
She get everything I Dey wish for
Gimme all you fit
I still go need more
Na you be D reason
Y I Dey sing song
Ifeoma no change
Dat style the moves
Wey you make when you
Do dat dance
Wake early morning
You dey my side
Not too long na you
I Dey dream about
Couple times
Man no fit
Figure out reason why be
Say you sweet pass Ifeoma no change
Dat style the moves
Wey you make when you
Do dat dance
See you got dis ting
Shawtie bring it on
I've been searching since
Oh the journey long
Friends with benefits
cnd it's really worth it
ct first she no gree
Make I chop her working
No be say I no fit
She no just wan trust me
Got a lot to give
So much special loving
Like a foreign deal
‘‘Twas different mo

