Abimbola şarkı sözleri
Oh ye ye ye
Testing the microphone o oo
Ejiro don collect o
Chukudi don collect o
Otega don collect o
Emeka don collect o
Na when e go reach my turn o jare, when e go reach my turn o
Na when e go reach my turn o jare, when e go reach my turn o
As in the people when they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
As in the people when they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Monica don tire don tire for dis life
E travel go village go see e mama
Mama may dem pray for me
'Cause me no wan hustle for old age
And I nor wan struggle for old age oh
Baba God abeg open my page and show me the way
So I know say all this things sef na vanity
But me my self I be human being
I need this money for my packing oh oh
I nor wan hear say the boy nor they try for e family
I wan make money wen we go spend till eternity oh momsi
Shey you like Bugatti abi you like that
Mansion where Dangote dey stay I go buy am times two
And dem o know say we dey ye
And it's abimbola arigbata o oh ehh ye
As in the people wey they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
As in the people wey they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Omo no pay no gain oh
As I dey work with faith oh
Oluwa open my way oh ooo
Oluwa open my way oooo
As in the people wey they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
As in the people wey they make this money
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh