abrahamdarich chosen şarkı sözleri
They say many are called, few are chosen
My life wasreallyhopeless
After them been rope me forinsidestreet I been turn rogue
I been deyCarryaporh for the opps and the popo
Akonuche been no gum me, I been just wan end am all
I been dey kpo, been dey Fetanyl
Akonuche been Jp,Olorunmy head in the streets
Was so so gone,
droppedouttaschool, to turn a full time thug
Rehabs back to back to back, I been even deyreasonstab my pops.
They been don Sabi my face for area command, been dey sengemenge, been dey slorgodoh
Everytime you see me, I been donealreadynonoh
I been deyreasonmyself, the only law
Promise I been no dey even reason, or even send no God,clearyou churchesly, I been just wan cop my strap, and then I pop my glock.
Mey you for askJamesHIT, wey been sup
Ask ni**as wey been sabi me ask sorey, then mey you for follow, ask uz
I no even deyfollowthem word anymore
Butanyhowe be, them goconfirmam give you, trust.
Omowetinmy two eyes been done observe,wetinmy two eyes don see
I donoverseeblood, I donoverseeblood
Na why you see say, I gats calm for Jesus
Cause last, last, na him be God
And when him lap, last, last, I no gats miss am
I gatsfollowam go up,devilhow e sup na?
How e sup na? You no wan free me mahfollowjah go up
Gatsfollowam go up
They say many arecalledfew are chosen,
My life wasreallyhopeless
After them been rope me forinsidestreet I been turn rogue,
I been deyCarryaporh for the opps and the popo
Akonuche been no gum me, I been just wan end am all
I been dey kpo, been dey fentanyl
Akonuche been Jp,Olorunmy head inthesestreets was so so gone
Droppedouttaschool to turn a full time thug
rehabs back to back to back, I been even deyreasonstab my pops

