abulanny hustle şarkı sözleri
Dey play
Hussle lati dey one dey dey two
Moti we pa ni bathroom
Mo ra epo 2k
Kin le browsi moju
Jama jama e
Nobi say na konju
Anybody toba dey beh
Malole shalaye
Iwo mode
Omoro ma calculate
Iwa toba shemi mafo
Tiba gbera mo shima retaliate
Smoke your weed
Make you dey medicate
The case go go far
Bi omo naija to fe travel
Losi Canada
No class
Small class
Big class
No cap
Even na your teacher tell am
Ope loma end di story mi
Story mi
Mafun won ni chance
Fun won nii body hit
Body hit
Ope loma endi story mi
Story mi
Ma fun won ni chance
Fun won ni body hit
Body hit
It's been a while
Ti moti kuro ni trenches
Been through many classes
Yet we are not stopping
Never pray for my downfall
my purpose
Different from your purpose
I dey far weytin no good
I dey dress like who know no book
I dey far weytin no good
I dey dress like who know no book
Richie Kimani
Lataye 2019
Shimawa way
Shimawa flexing
Gazorlor
Gazorbo
No be my thing
Joko Sile ko
Rorajaiye
Ratata ratata
Bring me my mastercard
Paste me those cashapp tag
Ratata ratata
Bring me my mastercard
Paste me those cashapp tag
Chikolobi obi
Kolobi obi
Obi bomb kolobi
All for the money
Nah person get that song
Make you drop am o
I no come this life
Make I suffer o
If I no show you result
No dey stress me o
Won wa mii o
If I call you for night
Shey you go pick my call
Nah so I take see am
When my guys
They ball with the paper
All of them
Dey Jaiye
Lavida
Loca
No be small thing
I enter for last December
Dem no fit to pass the paper
Nobody fit to pass the paper
The time you go realize
All man for himself
I pray make the yawa never enter
Omo iyami
Who be first to enter
I get the client
Wey getti paypal
Oyapa japka
Guru guru ni mojhe
Till i search am
Without my shawarma
I know fit solve am
Lati aye 2019
All my guys
Them be hottie hottie
Daniio
Omo botty
Up up way my Gee

