Amy Flourish şarkı sözleri
Ee yeah
Hugsmor music
Flourish on the
Mic oo
Give everything
Baby give me more
Bobo I wan sing
For you
But I no get
Composer
The love I dey
Feel for you
No getcontroloo
My Mama tell
Me say
Woman no dey
Profess love
Na man dey
Carrywomanmy pikin
Open your heart
Close your legs
Yourbrideprice
Na your certificate
For love oo
MyMathsTeacher
Sayminusplus
Is plus
Shey you hear
Fire fire love
No get sense
Killakillalove
Doncatchme
Fire fire love
No get sense
Killakillalove
Doncatchme
I go tell mama oo
Mama
I go tell papa oo
Papa
Love dey sweet,
e do scatter
My head oo
Oya wait wait
Give me love
Give me everything
Make you give
Me more
Minus plus is plus,
Plusminusis minus
Minus openminusclose
Abeg help me
Fire fire love
No get sense
Killakillalove
Doncatchme
I go tell Mama oo
I go tell Papa oo
Love dey sweet
E don scatter
My head oo
Water don carry
Meenterriver niger
Thethingsyou
Do to me
Baby you make
Me ginger
My mama tell me say
Woman no dey
Profess love.
Na man dey
Carry woman
My pikin
Open your heart
Close your legs
Yourbrideprice
Na your certificate
For love oo
Mymathsteacher
Sayminusplus
Is plus
Shey you hear
Oya wait give
Me love
give everything
Make you
Give me more
Make you wait oo
Give me everything
make you give
Me more
Flourish on the mic oo
Indomix