arif s gold holy father (feat. seantee) şarkı sözleri

Ona na yeh yeh Arif s gold pon this one again o Sean tee oga ogun I put my mind where the money dey I no wan suffer that why I started the game Malee tell me say make i no fara wey One day me I go far away Koma bewu wa When i don hammer Won na gbe mu wa Men i no for fola Any way na way me i no for fola Say dem be they pray for my downfall Omologo yen shi ma gbera ton Me i no go rise and fall When i don hammer dem go fine me come Baba momo mi sheybi na your blessings Me i dey fine every day by day shanu fun mi Ki alanu miko wa mi ri Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey Ka alanu mi oo wa mi ri Me i no dey seke But baba mimo ni ma kekpe Mi de mo wi pe o de shi ma gbe me leke But i no say every hustler Get many pay day So many things wey my ears Don hear wey i no think Then i stand fit omologo on a low key Holy father mo de fe ki aye gbo mi Cause na you dey do am gon gon omo no be person Ori ba ma la e go suffer If you go bill them Them fit block you for insta yeh omo yemi ma wo be Cause better days are coming ma lol far E go better ori buruku back to sender I no wan suffer I no go surrender But I know say one dey e go better don don Koma bewu wa When I don hammer Won na gbe mu wa now yeh yeh Men I no for fola Any way na way me i no for fola Say dem be they pray for my downfall Omologo yen shi ma gbera ton Me i no go rise and fall When i don hammer dem go fine me come Baba momo mi sheybi na your blessings Me i dey fine every day by day shanu fun mi Ki alanu miko wa mi ri Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey Ka alanu mi oo wa mi ri Another 365 day don go o Edumare e jor efi orire don mi wo Won ni ki fen sun saye Tell me how my family go dey If nobody for my house dey okay Enu to won fink open me leni yeye Ti won ba ri mi job shey kpele Hallelujah iye ati hossana Me i wan dey gbele kpa owo Hustling every night and day on my own Help me call sister claro Tell am say one day e go better for me na na E go better ori buruku back to sender I no wan suffer i no go surrender Cause i no say one day e go better don don Koma bewu wa When i don hammer Won na gbe mu wa Men i no for fola any way na way me i no for fola Say dem be they pray for my downfall Omologo yen shi ma gbera ton Me i no go rise and fall When i don hammer dem go fine me come
Sanatçı: Arif S Gold
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Arif S Gold hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı