asika hold on şarkı sözleri

I dey call on you you no answer me When you need doh you go halla me Night and day you dey bother me Dey bother me like ah celebrity Money no dey you no call on me Now I'm balling you dey kolobi Leave that thing I know all your tricks Now many chicks Dem don dey gimme eat yeah yeah Erima hit Erima thick Erima killi person I'm feeling heat Erima change am for me I'm loosing peace Erima tell me before I'm talking shit Ni si n orimi oni okay With my diamonds odi okay Chilling in my Lamborghini o gboju soke But I tell her just hold on hold on Ni si n orimi oni okay With my diamonds odi okay Chilling in my Lamborghini o gboju soke But I tell her just hold on hold on Na why you leave me for another man Say I no geti doh wey plenty for the rubber band You wanti you wanti money in the bullion van So I dey hustle hustle tight to be a biggerman But if you look Ina me eyes ah You go see say man dey boil man dey para Make dis Kain thing no go become your lifestyle You go see say disaster yeah yeah So Make you reason the matter All these kain things fit to make man to mental Carry my heart and you put am for gutter Shey is it fair is it fair Ni si n orimi oni okay With my diamonds odi okay Chilling in my Lamborghini o gboju soke But I tell her just hold on hold on Ni si n orimi oni okay With my diamonds odi okay Chilling in my Lamborghini o gboju soke But I tell her just hold on hold on
Sanatçı: Asika
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Asika hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı