assorted money (feat. waga g) şarkı sözleri

Oh DJ play the music make i dance away my stress Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh dj play the music make i dance away my stress oh Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh A man is handsome na for pocket Oh No mouth if kudi no dey for pocket oh Rich man voice oh na him wealth yole Money talk bullshit work oh naa When money dey everybody wan associate (Make i tell them the koko) You get money baba self go dey call you baba If pikin wash hand well e go fellow elders chop oh That is money talking Forgot noise make money nwanne Brother money good oh Ehh money good oh If pikin wash hand well e go fellow elders chop oh That is money talking but Welu nwayo chuo money nwanne olorun A millionaire wants to be a billionaire Even a billionaire wants to be a trillionaire But as you dey look for this money No chuck hand for nonsense If you dey get money Get the one wey go give peace of mind oh Cuz e go be This money go reach everybody (Oya tell them the koko) E go be this money go reach everybody As you dey hustle dey pray na little patience you need oh Na little patience you need oh Oh DJ play the music make i dance away my stress Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh dj play the music make i dance away my stress oh Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh
Sanatçı: Assorted
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Assorted hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı