astirbeats animal form (feat. metronomegh) şarkı sözleri

Yeah yeah yeah Far away I see dem coming Damn brother see their body They're looking nice everything right like Damn they look so funny Humans dey in animal form You no get eyes so you can't see People dey in different dimensions You getti eyes but you can't see So humans dey in different form Ah no go fit talk different types humans dey in different form Everyday different people I say humans dey In different form In a different form People dey in a different form I mean animal form animal animal animal Dem dey shape-shift like dem be werewolves Yeah From soweto yeah See person wey fine like this Inside be too dark to see too dark to see Humans dey in animal form You no geh eyes so you can't see People dey in different dimension You no getti eyes so you can't see Say humans dey in different form Ah no go fit talk different types humans dey in different form Everyday different people I say humans dey In a different form In a different form People dey in a different form I mean animal form animal animal animal Aaah da da da daaa da
Sanatçı: Astirbeats
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Astirbeats hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı