astrxdbs dbs it! şarkı sözleri

Nation, gbe mi de be Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it Everyday I grind say na money I dey find I link up with my bro tell am wetin dey my mind Every other day sometimes every other night I link up with the shawty with the biggest for behind Tin tanana tin tanana My head don spark as I light up my grabba Tan tanana tan tanana She sidon for face as she chop my banana Dan danana dan danana Another backa don cause wahala Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it There's no you and I Baby I'm not used to tags You carry big behind Still put matter for your mind You talk say I no fine But money dey my hand You talk say I get kporon Wey dey knack you for behind There's no you and I Baby I'm not used to tags You carry big behind Still put matter for your mind You talk say I no fine But money dey my hand You talk say I get kporon Wey dey knack you for behind Dan danana dan danana Another backa don cause wahala Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it Shalla to my niggers on the road wey dey hail me Astro you survived through the trenches Everyday I wake I bake I pray I sing a psalm Focus Then I go and dbs it
Sanatçı: Astrxdbs
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Astrxdbs hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı