atchiever ballers şarkı sözleri
Ye ye
Innocent boy with that look oo
Ye
Eh eh ehn
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
All the girls dem know
As we enter the club na show
All the guys dem know
As we enter the club na shut down
All the girls dem know
As we enter the club na show
All the guys dem know
As we enter the club na shut down
All my guys are ballers (ballers)
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
All my guys are ballers (ballers)
Everything designers (designers)
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
Enter for club suda
Ten bottles on a row
Ten bottles on a row
We go pay for cash we no go hold bros
All the currency we hold
All the currency we hold
Enter for club suda
Ten bottles on a row
Ten bottles on a row
We go pay for cash we no go hold bros
All the currency we hold
All the currency we hold
I say dem know me
Guangzhou city dem know me
Straight up na VIP
Doings no get tracing
I say dem know me
Guangzhou city dem know me
Straight up na VIP
Doings no get tracing
Small money we dey manage oo
All these girls wan put us for marriage oo
But we no dey send dem oo
Any money na enjoyment oo eh
Small money we dey manage oo
All these girls wan put us for marriage oo
But we no dey send dem oo
Any money na enjoyment oo eh
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
Enter for club suda
Ten bottles on a row
Ten bottles on a row
We go pay for cash we no go hold bros
All the currency we hold
All the currency we hold
Enter for club suda
Ten bottles on a row
Ten bottles on a row
We go pay for cash we no go hold bros
All the currency we hold
All the currency we hold
I say dem know me
Guangzhou city dem know me
Straight up na VIP
Doings no get tracing
Omo I say dem know me
Guangzhou city dem know me
Straight up na VIP
Doings no get tracing
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza
All my guys are ballers
Everything designers
All my guys dey gallant
Na money wey full their aza

