atem morfaw jolly şarkı sözleri

From left to right Na one big champion sound We dey jolly, we de funny We no de look down Na love and unity Wey dey our heart For this beautiful life We go play our part I wan live long Waka see all dem sights Weda for here, weda for de I really no care Na for fine life Wey all we de pray Lovely life I go dance all day Me I just wan dance to some A.Kidjo We go groove from night to early morn For this craze life, I know I go stand strong Waka with me, come on and sing along Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe I wan live life Waka now for sunshine Feel the rhythm, in the medium Make e dey shine Na for fine life Wey all we de pray Lovely life I go dance all day Me I just wan dance to some A.Kidjo We go groove from night to early morn For this craze life, I know I go stand strong Waka with me, come on and sing along Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe
Sanatçı: Atem Morfaw
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Atem Morfaw hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı