ats labake şarkı sözleri
Ah hey heyyy
Ah eh ha ha haaaaaaa
Arudemanting ye ye
Pull up inna Bentley
Back then them no know
They no know me (odo)
Jaiye on a lowkey
20 billion it is loading (or hor)
Chilling with the mandem (a ha)
1 Good is the anthem (e hey)
Right now I Dey fly
I No go lose guard
Cox Haters be like wifi
Labake moti gbera
Tinuke can you see now
She say be anything you wan be
Taba sunkun gan kama riran
Labake moti gbera
Tinuke can you see now
She say be anything you wan be
Taba sunkun gan kama riran
Many many things
Wey dey bother my mind
And I know sey
Nah money fit to solve am
Everyday man day
Hustle just to survive
So we fit pull up
Inna brand new beamer
Now we clean and we so fly
Spending all the money
And we no dey bother
Ko somo to le shako siwa
Labake wa no dey shako siwa
Pull up inna Bentley
Back then them no know
They no know me (odo)
Jaiye on a lowkey
20 billion it
Is loading (or hor)
Chilling with the mandem (a ha)
1 Good is the anthem (e hey)
Right now I Dey fly
I No go lose guard
Cox Haters be like wifi
Labake moti gbera
Tinuke can you see now
She say be anything you wan be
Taba sunkun gan kama riran
Labake moti gbera
Tinuke can you see now
She say be anything you wan be
Taba sunkun gan kama riran
I dey sing anything
I dey buckle my shoe
If I loose guard pere
I go drink Hennessy
My Guy no go do abosi
Downfall start
With envy and Jealousy
I dey burst anything
I dey smoke marijuana
Chop your banku
Like Charle from Ghana
Doing my ting like
I'm tiye wana
Burst up their head
With ma tune dem go feel am
Baby Pana
Malo Kana
Call me don dada
Chop ma Bana
Yemi ma lover
Sitting n the corner
Don't call me brother
Cross my border
Labake tell me
What you Dey do ooo
You broke my heart
And turn me to fool uh
Cause of money
You say I be Jew uh uhh
U uuu uuu uh

