ATS

Too Much Yarning (Freestyle Session)

ats too much yarning (freestyle session) şarkı sözleri

My guy how e dey be that side naaa ? Eh You dey well ? You, you sure so ? Oya na clear road Clear road Clear road Came in and i'm buzzing Ki oluwa ma sho mi Haters say they love me So why dem come dey dull me Talking shii about me Buh emi kilokanmi 99 Stan Never put no one above me (Above me) I be soldier man Give orders like say i be jagaban Flows wey dey shelter boys you can call it caravan Flows wey dey tear their lips, this one no be harmattan Some are rude boys look sharp Move crazy likka bandit Cash out and i blast it Evil dema cast it Bad man still gon stand fit Zero zero capping Move wrong and i knack it Zip zip zapping Top boys dema trapping Dem dabbing No slacking Lacking Jacking Brain cracking Much yarning Lapping Tacking I see dem jus dey laff me Back me Bounce me None of dem fit stand me Ride me Chance me Teba geshin ninu mi e ole kose Teba geshin ninu mi e ole kose Omo ope to shey go goal nimi Omo ope to shey go goal nimi Teba geshin ninu mi e ole kose Teba geshin ninu mi e ole kose Omo ope to shey go goal nimi Omo ope to shey go goal nimi Shoutout to da goons I mean shout out to da good ones Shout out to da broski Shoutout to da hoodlums We hustle So we fit to bubble Came from d jungle make you no find ma trouble Trouble Teba geshin ninu mi e ole kose Teba geshin ninu mi e ole kose Omo ope to shey go goal nimi Omo ope to shey go goal nimi Ilefo illuminati E sha won ni igbati Awon shin fertilize 99 lawa tiwa active Buzzing Ki oluwa ma shomi That they love me No come dey dull me Talking shii about me Kilo kanmi Above me Dyc on the mix Above me Above me
Sanatçı: ATS
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ATS hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı