attitude rap can't stop şarkı sözleri

Let's be frank Buh This shit is getting too hard Jah Gimmie some Credit alert Mofe bawon je bank God me I don't understand Buh why do I feel like I'm loosing my mind Why do I feel like I'm lost on the grind Small change dem see buh dem no wan reply us Buh kosoro no long talk New taker ni eje ko gara make e feel like a champion Call on jaho make ee guide us Left home to feed home ma pada lor ile tio ba guide mor Down on my knees I Dey beg God This niggas putting in pressure How Dem no tell us Doing my shit with no cancourse Awa timo Tipe tipe pe nobody gat us Dem pulling crowd dey no tag us See dem no like us Bamu biro make I count scores Bomb moju sleep na hard work Okay iwo shinma ri orun sun Omo eru kabo Tho we strive buh we thank God Why the hustle no go pay timo we oshe bi time bomb Put in some coin in wallet Up for the success Go check him up ema gbo se Can't even stop till I'm up there Gbese ti tag ma cus ehn F*ck with my conscience Ee no go make sense if I give up My people dey try shey eri won Nigba to dabi pe ishe yi fe yiwo Mope oluwa wen I no see anyone Ee be like that time mogba ile lor Hustle no send anyone Toba mor way kowa sor Pray make you know jam sapa for bus stop If you know weitin I don see Shoti je igbati ri lowo soldier Shoje iya ri lowo loader But mo mor pe oshi ma da And I dey hustle dada Omo oro shey you remember Mo shey dating kinle ra ile Omo oro mi oje laye Koya fi eso shey aye Mo shey dating kinle ra ile Omo oro mi oje laye Make sure you dey para dada Ee go sup you go remember This is the day that the lord has made Oje hustle kodi boss koma lor pada di slave Werey por nile tama display Lojo taba gba pay Ama bu igi je ama insane Many Judas still go betray Smoking all my pain Yah arobi no be today Motin bomb oma ti tail Client no Dey pay Gimmie kankan me I go bath Enough of the struggles enough of the pain Call on demon let's negotiate How the hustle go pay BTC or na bail Boje welsFargo or chase Boa na ma pay Show me the step I go take Down on my knees I Dey pray Ki Zelle malor fail Shey colo I go take Oshe oni idin I go bath Ki maga shati pay Show me the step I go take Down on my knees I Dey pray Ki Zelle malor fail Shey colo I go take Oshe oni idin I go bath Ki maga shati pay Ee no go make sense if I give up My people dey try shey eri won Nigba to dabi pe ishe yi fe yiwo Mope oluwa wen I no see anyone Ee be like that time mogba ile lor Hustle no send anyone Toba mor way kowa sor Pray make you know jam sapa for bus stop If you know weitin I don see Shoti je igbati ri lowo soldier Shoje iya ri lowo loader But mo mor pe oshi ma da And I dey hustle dada Omo oro shey you remember Mo shey dating kinle ra ile Omo oro mi oje laye
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı