attitude rap confession şarkı sözleri

Lately I've been doing things you wouldn't want me to do Buh what can I do Screaming out for help this ppl daju So this could be my confession I loyal for this Angel Baba oga ju Boys dey face a lot we're fighting battles So na me go carry my cross even if e weigh 500kg Ask your padi for help dem go tell you say you dey lazy Taye dey chop Kenny eye so who con be me ti mio shey ibeji Toba shi wa le tan wo we get big boldness pass David Facing my gholliate Bio si okuta malo dagger I just want the money fast fast Dripping toma ja wor laya Baba this a peaceful protest if you no listen ole di war Mofe ma wor Yankee disturb High fashion lori Louis Vuitton Buh I can't lie the hustle hard Funbi two months mio ti gba card Moden retry Nah why I no dey follow dem do love tori mio le wa sapa Ki omo kan tu wa ma sor pe oun fe ra pad kolor ba iya ee Lowkey dey meditate Stay focused concentrate Spend wise try to dey save Cus toba tan no one go dey Brother hope you dey pray Shoman kirun dede Here We give what it takes Buh lowkey Faruq still dey play Buh me no fit Dey play Asiko nlo mommy dey wait Sometimes God dey turn up for me Buh most times nah me dey for me Shishe dede kinle san bills Ee dey get really hard fr Wen the hard moment go soft Ode ni awon tama shock That good boy is now thug Walai talai this life tough Is there an end to the pain Cus if I smile today tomorrow I'll be crying again After all the struggles we face Emi na fema gba pay Baba see the sweat in my face Ppl make it at my age So Why should I not be in a haste Still on a toro kobo baba I wan dey carry convoy Tori kale je kale mu lawal matin pa ofo Micheal ti ni eje ni okan Pablo rin pelu konkon I see my brothers putting in work buh what's all this stress for I hope we get the pay Deji shin calculate Allah we're using faith I pray the blessing circulate Wo moti Hustle 48 stages Gbagbe sun si passage Mingle with some fakers So I knew it's time to make way With you or without you if you die see everyone go move on Iku sara worma je akara e wor atu ma jasi bogan You go don see fakei pupo bfor you go see a real one Karin kapo yen yewo dada your best guy fit be demon Zero competition mon gbo moba ni kin sinmi die Igba tima soji awon 4pf ti jamile Efele Mo ya sare ko bata mi gbera nle Worle ti USA pa nikan ti hustle yii ma dale Ti jesu bafe pada wa kosha ma si ni ori facebook Worle gba driving license e koni koma jo si peru ki jesu malo ri esu Mo mor pe God is able Okay e gbe baba ga clap for Jesus the blessings stable At some points in my life I had to make decisions Had to break the 10 commandments well I'm sorry Jesus Buh things don dey get though And I need to step up You say you go help us I don dey wait oti pe gan Now I'm fucking taking the laws in my hands and popo no go fit stop me Anything to change the story boje kama gbe nkan mi Many days I've stayed hungry Sure ppl go say sorry Buh I still dey feel hungry Why not share that your 4 square meal Eyawerey gaan
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı