attitude rap ghetto cry şarkı sözleri

Omo lile is up again It's a new day to try again I buy facebook to bomb again IG no Dey follow again Backy da kin burn ewe It's hard to be a born again Some niggas no dey smile again Ebi lon pa omo elomi ni igbe If I Dey reasons all the pains All the youngins wey dem slay All the times wey we Dey pray Buh then the trauma still the same The government f*ck us all the way Nothing Dey change it's all a waste We don tire to Dey wait Now niggas Dey find soap to bath Jehovah come Johovah no vex I just get some matter wey I wan yarn you coded Naija is so bad All my brothers are hopeless Shugbon oti to ge I pray for all the homeless Johovah come Johovah no vex I see primary 2 boy wey carry kala jump fence Niggas go run check collect popo go burst dem The street is hunted to survive you go rugged Jehovah come Johovah no vex I just get some matter wey I wan yarn you coded Naija is so bad All my brothers are hopeless Shugbon oti to ge I pray for all the homeless Johovah come Johovah no vex I see primary 2 boy wey carry kala jump fence Niggas go run check collect popo go burst dem The street is hunted to survive you go rugged Ni atete koshe loro wa freedom of speech joor shale soro Ijoba mu wa bolor bor ti ilekun ma gba koro Oti gba kalo kongor We mount toba di war war That nigga wey don tire wey don suffer kowa gba front Make it easy for me and all of the niggas wey dey try Papa no dey money no dey but the boy still dey strive Many battles e fight Buh oda wa kokin ja Ema mu ni omugo toba je ireje koni gba We pray journey mercies For hood many shenking My heart turning deadly Many soul don give up steady Money dey enter pending Woni isale oro ni Egbin Ki omo eru le wor fendi Sunmo baba olor te ni idi Why do you call many when you know you'll chose a few Send your angel to come naija just to know what we feel Baba the suffering real Egbo towa ni okan deep I don't mean to be rude jesu buh shole ma bor ni isin Jehovah come Johovah no vex I just get some matter wey I wan yarn you coded Naija is so bad All my brothers are hopeless Shugbon oti to ge I pray for all the homeless Johovah come Johovah no vex I see primary 2 boy wey carry kala jump fence Niggas go run check collect popo go burst dem The street is hunted to survive you go rugged Jehovah come Johovah no vex I just get some matter wey I wan yarn you coded Naija is so bad All my brothers are hopeless Shugbon oti to ge I pray for all the homeless Johovah come Johovah no vex I see primary 2 boy wey carry kala jump fence Niggas go run check collect popo go burst dem The street is hunted to survive you go rugged To all the niggas wey dey their youth age it's time to wake up All this government no care about us oo you need to Risk take Its time to grind man Yankee is active I'm Out
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı