attitude rap heart pouring şarkı sözleri

See that kala wey you kala nah for your pocket brr Me sef dey work hard I no lazy I'll keep it 100 tho I'll fucking hustle for mom c bfor the trumpet blow When e sup be careful who you tell some ppl fit vex oo It's hard to celebrate your wins When you can't trust your gees Some brothers are just full of shits They wish you stayed beneath You'll see them calling ppl snitch Wearers they're full of of snitch Although I never trust a bitch This girls too dey deceive I always show ppl love buh when shit goes wrong all them homies go run I choose my peace and maintained lane who dey for me no one Towo batan that your girl go bob true love dey scarce asf Like btc niggas dey face life they just dey rise and fall I overwork myself so I won't end up as a burden I took risk with my life so when e sup brr kon shey lucky Cus mori fipa gaan so making it became compulsory I need to end the suffering to the once I hurt I'm sorry I miss the old me the guy wey in me now is very brutal Kingdom of God sufferreth violence violence yen lafin jagba Shey lon dabi kin gba daya sowo lorun kinwo panpan Kama jaye tafi dagba young and getting his kaluba Oro lowo okan lese Buh o hustle oofe de she Omoiyami oma pe nibe Aye loku da awa leje We knew we had to do something Being patient is not working Buh mom c don dey feel hungry And poverty no dey funny I know you're feeling down all your hard work no really count Ppl wey no hustle reach you dey drive exotic cars And you dey pray the more you wait things dey get really bad You no dey sleep for nights still commot bathroom go river Ji ni aro kutu monday Gbe ose to we kun sunday Mu maye tutun tuesday Awon kan ma gba ope wednesday Oshi le bomb thursday Come over dun fun friday Only smile on a pay day If no drop we gon try again Buh anyhow e be I have to end up as a winner Mio fe fun ceaser 30% lojen di ore ceaser Fa Cana ninu beamer Burn data sinu tinder I no reply oyinda Women matter go be latter It's a new week I want new blessings Maye wey no go stress me Society go less me If I no make am ma shey esin Fi btc impress mi Awon padi kan ti shenk mi Bio yor owo joor ma text mi Ojumi leri o dirty I looked myself in the mirror buh all I can see is the pains and suffering I used to dress decent buh moti lu eti mom I'm thugging Sacrifices go dey bfor you go nothing to something I fake the smile I'm flaunting cus deep inside my brr I'm hurting It's left to me to make decisions Get a pen to paint your pictures My niggas no dey sleep for night hustle kole gba millions Tiban torungbe ma sit up I'll blame myself if I sleep off If you don't put in efforts You'll turn burden to the real once Ijoba npawa lekun loje ama pa maye lekun Baba no vex motin bu oshe sori mon fi awon la ebu Awon omo ope tin kanju Rate Btc jekin sanju Igba mon darun moju Eyin sun mo bu omi boju Buh don't be too hard on yourself omo oba oma wapa Just keep on hustling ma bomb ma nurse ma foor fun sapa Sise gba owo ko gapa That time no one send your papa Woni die omo okurun oto lojen fi owo de maga But don't be to hard on yourself omo oba oma wapa
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı