attitude rap in my feelings şarkı sözleri

Deep in my feelings I no really get any feeling Make no girly call me I'm busy No love in my city Kaluba mon wa keep your pussy Check on my dies shey na 2 six You know I've gat a big dream Dem say make I drop dem dey feel me Sending my regard to my real gees Haters shima ku gbi Wen we dey work dem be sleeping Now we Dey ball we've been cruising Pablo tigba Gucci Ko ma por temi na ba gba ride Sporty mofin guide Mon hustle buh osu ofe reply Dunno why this niggas con dey sly I don't understand Why're you sad wen you see your guy dey smile funmi igbo na koto se rice Bby shoni loud Emi oni emi wahala oo mio bawon fa ice Awon temi ready lati baff 12am we snipe Toba ti wor IG iku mapa mark My nigga say Attitude relax You sef you Dey try Nkan tio to yen shima multiple Buh then me I no fit con dey slack I no fit be that guy wey dey beg wey him niggas con dey laugh So a better koya chase the bag Here we no dey cap Oro tawa baso brother see na fact All my brothers started from the scratch Wor duro gbo start totin sare buh you dunno wen we starve Brr a lot of good things I deserve Kinto ma je turkey shomo oye bogo tomo oro gan ti chaw Aiyemoye party tati lor serve Atu ma nu chair worni ka foor abo tori kale gba rice Where you Dey wen we dey pay the price Nigba tama wor aso toya kiri tun ma gbe block ni site Sometimes I go see mama dey cry Gat me asking why So I tell myself the blessings no go pass I remember back then wen we start Things no too palash Omode ana yen ti pada di tout People no believe us dem dey doubt Where dem say no noise ibe yen gan gan lawa ti ma lor shout All I'm waiting for is your blessings I no wan dey rep dirty person Kinma pada shey esin Tawa bati high toju lery Don't call me your bro joor sun seyin Back then you no send me Bobo work hard Broke boy wey dey check on girls sef na stalker I don't want no lover Owo ni mon wa ka Yee omoyi fine oni oyan sexy mama Shey your puna get bank if not keep your pata I no fit dey follow them dey post watch who you call your hommie Tori mo broke mio de ri eni funmi 2k Sheybi moni phone mode sub bobo just dey watch When e sup moma gbe anybody shepe Red no dey for my traffic lights We're not stopping here brr we keep pushing hard Why the hustle hard Aseje we chaw E No fit wait for Gods time now he's doing scam New born creature tin hustle di 5 Oti lock client Tori Osu ofe reply E no get food to chaw Worni ko nut tie Woni kolor gba awe buh then pastor dey chaw Ulcer patient dey fast Make that bobo smoke loud Now he's getting high Ready to get the bag The Street is verified Omo oro shey rebounce We're all learning life Maga sef don dey scam Awon pastor yin bomb offering ni format ton je I'm not capping I'm being honest Give your life to tete We're not playing we're working on here Bobo f*ck ee joor Am out
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı