attitude rap keep going şarkı sözleri

Baba I won't lie sometimes I want to quit oma sheymi kin give up Cus I'm like what's the point tiba hustle ti mio de ri draw I've to come up with a scope ti awon niggas bani kin pull up Buh nah money I go spend tiba lor club mio de ni shibo Ti hustle ba pamilerin leni a gba omi loju lola I no ask for too much o normal mo mor pe Ika ole dogba Buh e be as e be make I still dey top three for ballers Trenches boy I don too suffer make me sef gbadun this soft life I need a car botie je lexus Mio mind owo Jeff bezos Ori ton sun ti bed bugs Le di ire ko pada step up Imagine pe mogba wire Give away kee lai shey santa That millions dey finish oo so toban gba owo ko calm down Okay ofe give up werey oma ti ra ile kee Money dey where e dey iwo gan shile gba pay check Oshi le double grind e ofe ku si plan A kee Re strategize ba hustle po ranti boshe fi ile le The world is such a wild place We all dey run mind race Taye no wan make kenny better pass am e dey frown face Kenny dey show smile face Buh for heart kenny get bandage Behind every smile you see competition is very certain Sheybi omo money language Money speaking comes with savage Ooh boy I got it hard way Riche more still dey owe palmpay Mofi igbogbo lo jah grace Tiba te ni idi brr na package Road wey lead to market plenty no be one way Mowo island mo lor wa update Took a risk mio mor bo certain I can't say no to my faith Iwosi dey rub for my face Nah this kudi I dey chase Send down blessings to my opay Make family dey okay If I clear the bills issokay I bow my head dey think Go ghosting on my gees Lfa bead on my wrist I no get Rolex for wrist I let of my steeze Tera mor hustle pelu believe Don't take away my peace Mobe baba jehovah please If wishes nah bentley Poor man no suppose see shenking The more you look the less you see I foor for Baddo settings Successful payments all the way no wan dey see pending Dem haters praying make we fall mowa loke mon rerin Inule lota wa buh then tiba mu ota yawa ma gas Make enemy sef dey fear me cus even me sef no trust my smile Arakanmi I'm not so calm Mio raye anko up and down I didn't meet the good part of life You snooze you peme one man down Men I had to change my dream take my visions out on trip Some niggas brokenness nah still millions e wide like box 18 Eye don many things And shi popo no dey my jean Botie je sub eje bami te kin fi mu osu ni Yankee Hustle continues nothing like pe mofe sinmi die Time tofin sun elomi text client e ton yor check Omo this hustle sef Bank ma mo ran client kee The next thing e don on handcuffs werey ti shele Seh It's crazy out here Oni kaluku wa tie This hustle be like marathon oni kaluku sa tie Nah king you be put on your crown Clap for yourself no mind the crowd So many battles you survive Make I no lie you sef dey try Just go a little harder If your phone low borrow charger Enter facebook buying and sending fun omo ope ton ta oja Dating or baby mama Use ot as you wan bill am One paying client fit change a life but still yet hustle harder Hustle continues nothing like pe mofe sinmi die Time tofin sun elomi text client e ton yor check Omo this hustle sef Bank ma mo ran client kee The next thing e don on handcuffs werey ti shele seh
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı