attitude rap lost bonds şarkı sözleri

I say bless those who bless us To those wey dey mock us shepe funwo ko foor ni epon See Soon we go step up Awa na magba Lexus Counting the blessings like census Jah all my niggas dey try Shodi igba taba lon toju bon nkan loma like Cus why the hustle dey hard Sheybi ati gba awe gbadura kato ma fa loud Water dey fall for mi eyes Omo tio tomi lon ice Mode bawon ju dice I no fit settle for last For here we no dey relax Na money we dey find Where you Dey wen we dey strive Nigba ti Eyin le oko brr we dey work 9 to 5 My nigga roll up and drag kepe oluwa kode calm The problem no go last Here we dey stay up for night Pablo ni cashapp wa Ope timo gba tag Things no palash for my side Buh Omo ope no go slack Wa link kode retry No one go tell you face your shit Mio ri orun sun I Dey find my slips Give all my niggas their peace Rano ni ma pushing P Say the hustle go sweet Shora koma lor je gbese they know your address Eni tio ni no go rest so buckle yourself and dress Stay for your lane oo my nigga I sabi my blood and friends Them no care if you Dey depressed nah you go still face your mess Edumare see weitin poverty cause So many friendships I lost But I give all the glory to God Upon all the challenges I saw Still on the road mio foor Ee don dey tire me shey eminikan ni When all the good things go sup Angeli ton pi ire joor malor sun lor I know imma sinner I know I'm a Stonner Buh chicken change timon ri yii oto na Poverty na phobia Buh then imma soldier Taba ri ibon ama diju wor Yankee gbe dollar Kilo mor tonpe ni suffer Shebi you geti mama and your papa na banker Awa man shako ni Instagram Mama dey feed you but nah me dey feed my mama Awa father who hath in heaven Funwa ni ounje ojo wa koto di seven Awa Omo ee ori kankan je funwa ni ebu Funwa ni oshe tale we figba level I made my mistakes and I learnt from my lessons Now I dey think bawo loshe ma je nisin Put regrets for pending For here zero panic See all them niggas dey put in the work just to get rich Laye laye mio ni gbeyin Destiny helper sef dey need help ogbeni Bruh if you need it then get it I gat alot on my head many ppl depending I don't need a water but I'm thirsty Financially stable kinto pe 30 Call on Jaho pelu satti Worle titi buh wor bati You don't know when we start it Shora koma lor je gbese they know your address Eni tio ni no go rest so buckle yourself and dress Stay for your lane oo my nigga I sabi my blood and friends Them no care if you Dey depressed nah you go still face your mess Edumare see weitin poverty cause So many friendships I lost But I give all the glory to God Upon all the challenges I saw Still on the road mio foor Ee don dey tire me shey eminikan ni When all the good things go sup Angeli ton pi ire joor malor sun lor
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı