attitude rap save me (feat. cazulee) şarkı sözleri

Worni Igi kan ole dagbo shey buh imma survive alone I go get to the top Normal the hustle dey though But me sef nah werey omo ogo wey come from the slum Amma support if there's money is involved Too much hatred y'all put on the poor Many gon laugh if I fall Night till early morning I'm up This is what I've become If opportunity comes Brother imma put in a call show some brotherly love Success story I'll indulge This is more than Calvary love Imma give if I've got Competition not involved poverty we fought Respect to the once I could trust For you imma take a shot The times I was wrong You were patient till when we revolved Oma jimi kinwa bomb Last Backy To burn Omo iyami tu pass e across Damn anytime problem comes Together we solve Omo aunty mi mo fi e si okan I put my faith in the lord buh moshin ma bu ebu si owo pelu epo abi lord's Remember mama go chop Aburo go chop lojen diju ran maga lor store Kaluku kaluku Nah everybody get inn f*ck up Olomi Malo gbemi sokan If no be money get the f*ck off Omo iya the journey long So many reasons why me stubborn My Maga de pray make he no ripper I also de pray make I catch maga Two of us are praying to Jah jihova Nah which one go be only God knows Somebody save me I don't even know where am going from here Lord save Kin lo shibi gigun fi besu jeun But if I want money make I deal with Devil Ain't nobody wey ready to die But na all of us wan go to heaven Save me Somebody save me Save me Somebody save me Save Save me Somebody save me Save me Save me Ehn ehn save me Somebody save me Somebody save me save me Somebody save me Hustle yen pami Save me save me Chai Success at the end Nobody ringing the bell no break time for here only eat when we get Many don't know how we felt Oshe Dudu dey for my shelf Je aseje lori bed At times I'll take off my shirts Pour water for head Alone I've been facing my fears Men if I buy me a jet I could drop some tears It's hard to make it out the trench I bearly smile these days I'm looking like bandit Drugs now becoming addict Changed my old habit Pains turned me to a sadist I think I'm dying Buh no one cares I've Gat this I've gat this Won't lie sometimes I panic Omije loju mi kepe satti Gbadura boje oshe mon we yatii Well I need to make it out of the trenches With my niggas we hop in a Bentley He who snitch for my side tije blocking For Success all them Genging are hungry Putting in the work Ebi wa fun omo ton duro de luck I say f*ck you to love Mama was strong She just want make her baby boy survive cus pop C nah scum Get up to work That woman raised 5 children all alone she got no support Boku tears drop Help no dey lojen bu ebu si cup O though I wasn't brought up with love Helper no dey who go save me Some matter dey sup wey dey pain me Your maga wey you lock fit dey pay me Iwo bill e $200 emi gbe rin Kaluku kaluku Nah everybody get inn f*ck up Olomi Malo gbemi sokan if no be money get the f*ck off Omo iya the journey long So many reasons why me stubborn My Maga de pray make he no ripper I also de pray make I catch maga Two of us are praying to Jah jihova Nah which one go be only God knows Somebody save me I don't even know where am going from here Lord save Kin lo shibi gigun fi besu jeun But if I want money make I deal with Devil Ain't nobody wey ready to die But na all of us wan go to heaven Save me Somebody save me Save me Somebody save me Save Save me Somebody save me
Sanatçı: Attitude Rap
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Attitude Rap hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı