atunz fire (feat. thelevites) şarkı sözleri

Sound from Leviticus It's ATUNZ Don't care what they say when they look at me When they look at me Just do my thing, cause I too sabi Only jah fit quench my fire If you wan bring me down, you go cry tire You no fit stop me cause I'm on fire Everyday we going higher, we no fit tire Don't care what they say when they look at me When they look at me Just do my thing, cause I too sabi Only jah fit quench my fire If you wan bring me down, you go cry tire You no fit stop me cause I'm on fire Everyday we going higher, we no fit tire They try to dey stop me But I bring more vibe on a daily Make you no even try underate me Anything wey you need I go waybill And I give them the vibe like I'm metro Anytime you need me I go come through Go light up this beat, no need pertrol Pull up with my guys, spend a fortune I'm down for you all through I level up, they wan know if i level up Wo Wo Wo Tequila, say more shot for my medulla Wo Wo Wo Amnesia, wahala for my frenemies Wo Wo Wo Remember you no fit annul agenda else na Vengeance Don't care what they say when they look at me When they look at me Just do my thing, cause I too sabi Only jah fit quench my fire If you wan bring me down, you go cry tire You no fit stop me cause I'm on fire Everyday we going higher, we no fit tire Them no go fit quench my fire O Them go just wan try (ahh hmm) Cause mommas prayer covers me o And them no go fit stain my white O Them no go fit to block my shine Them no go fit to dark my light Fit to dark my light Hyperten Hyperten Hypertension Catch them When them try to plot Make them no see for road When them try go chant my name for their shrine o Make them shoot me on the run, Imma heal up I no Dey fall for your bulltalk I reason many things when I'm indoor o Reasons I gats pull up Don't care what they say when they look at me When they look at me Just do my thing, cause I too sabi Only jah fit quench my fire If you wan bring me down, you go cry tire You no fit stop me cause I'm on fire Everyday we going higher
Sanatçı: Atunz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Atunz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı