audiofriday awé şarkı sözleri

Uh Money e e Money e e E e AudioFriday Started from the bottom Now we here A bere lati ibere Now the whole world wanna know If Dem no Sabi me make Dem hear If Dem no sabi me make Dem hear me Dem go know Take it back I gotta take you back to I gotta take you back to When I was a ladies' man When I dey David annex When I get crazy talent When I dey date Fikayo When I get roommate Dayo That one too neat Almost everything e dey iron My oldest friend If you see me you see Dayo We 5 and 6 like die How about this my guy Gbemisky E won finish my life with laugh DJ Pearl I remember AZ Una be roomies that time And I remember the beats Wey una they mix for PC And Tunde you been hit me But that's gone it's history Feli go dey para say I know sample Ample Tolu wey been reason me sef No gree smash you I said I wanna rap I said I wanna blow I said I wanna be the man I said I wanna go Omo no be how I think am o Them say life na marathon You no fit sprint am o And this music industry You no fit beans am o Awon egbe mi tin pawo Nigbati emi n fagbo I no want make you feel sorry I no complain for the money I'm just tryna keep it real I don't need nobody pity I been seeking I been listening and I been steady rehearsing Repetition I'm on a mission To align with all of my visions I'm more than just an artiste I'm a writer I'm a farmer I'm a teacher Multimillionaire I throw dem me Rasengan And enter well wella So me enemies are dead and Me go climb to the top And go Away Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé (Awé Awé Awé) Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé lo kawe jare If you no do how you go make money Awé lo kawé jare Awé o Awé ee Awe lo kawe jare If you no do how you go make money Money e e E e Take it back I gotta take you back I gotta' take you back To when I been dey Adunni E get this guy fizzy E get this guy Hakeem And Timi and Clinton Rookie A.Y and B All of Dem mad gaan No be say na joke Dem crack me up real good Sote me I choke Dem dey cover me sometimes When be say I broke Pizzu cover me die sef na When I wanna dope We fit play ball From Monday to Sunday And dah Ay elepe go sepe See as IB and Ife dey gege Michael I hope that you get better someday You see Amala no fit sweet if ewedu no dey Agemawo merin pelu pami okay I'm living life to the fullest Amin No wait no time Fly bike if taxi no dey chei Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé (Awé Awé Awé) Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé Awé lo kawe jare If you no do how you go make money Awé lo kawé jare Awé o Awé ee Awe lo kawe jare If you no do how you go make money Money e e E e
Sanatçı: Audiofriday
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Audiofriday hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı