audiofriday distractions şarkı sözleri

Morty where's my portal gun let's get out of here I'm staying here Rick Are you Nobody gets it Nothing you think matters matters This isn't special This is happening infinite times across infinite realities Including this Yes AU-DIO-FRI-DAY E don tey wey you dey call me Wey I no answer You won gimme your drama You won gimme your bukata I say i no won deceive you I no get time to pity you And i hope That you get off of my back I just dey on my grind So tell me Ta la na talaranta Cos i dey watch how I dey spend my time And i no get time to reason anything Wey no got fit inside my reality Mo gba pe Mo lowo mo lola 15 days ago I been dey think about the future Now i realise say Everything wey do me dey the past now Memory mi clear and iwaju mi ti bright now Gbo gbo e lo soft bai nisin me i can't shout These days I no too dey look face One day I know say e gon pay Japa Sapa don dey run away I dey find my money Kilode ton wa mi Why be say when i dey focus You go come dey find me I don tell you say I no care about that kind tin Me I'm just a man So na only god fit talk But no reason me like say Me sef I no go fit ball o I just dey my crib i dey chill I just dey do my tin Mixing shii and mastering shii You know as e dey be Ninu studio chasing the bread And we dey pray beans Dem dey see me as i dey rap Won wo bi musu And if you won check all my songs E dey for YouTube Dem no really know say Man on fire But me feel cool Time temi fin sise Ni time ti e fin sun Dah one no mean say me i no dey sleep good Kosoro ma gbowo pe AudioFriday don cast Finish sapa one time OG Papi 5 stars Omolomo ton jawon omolomo laya Man na gangster I won be like fake battery Cos' i too dey drop bars Nigbami ma ge skin Ma wa ri bi coconut Chicks too dey near me I dey make deir toto hot If i won dey rap dey go Imma demand some decorum Forget how e be Gbagbe bose sele AudioFriday gbe chorus These days I no too dey look face One day I know say e gon pay Japa Sapa don dey run away I dey find my money Kilode ton wa mi Why be say when i dey focus You go come dey find me I don tell you say I no care about that kind tin Me I'm just a man So na only god fit talk But no reason me like say Me sef I no go fit ball o These days I no too dey look face One day I know say e gon pay Japa Sapa don dey run away I dey find my money Kilode ton wa mi Why be say when i dey focus You go come dey find me I don tell you say I no care about that kind tin Me I'm just a man So na only god fit talk But no reason me like say Me sef I no go fit ball o
Sanatçı: Audiofriday
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Audiofriday hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı