audiofriday enjoy life şarkı sözleri

Uh yeah She say she say Try to dey enjoy life Uh yeah She tell me say She tell me say Problem no dey finish like dat Try to dey enjoy life sometimes Even if na once in a while Au dio fri day Beans 500 bread 200 If I dey reason am That combination too perfect Sometimes I fit buy ponmo ontop If I go market Sometimes I fit buy plantain 100naira Make I comot meat See am na sacrifice I do Wisdom won finish me Na why I amplify my groove But tin ba ri eja kika nsin Me I fit buy like two And I dey find money Like buhari dey find Malu My dreams so loud that I wake up deaf To any distractions around me I no dey play success Nothing good comes easy I know it sucks yes But what's the point If you ain't enjoying the process Speaking of which E get this girl wey I meet Oh boi She sexy she tempting You know what I mean She be correct PepeSoup For person wey sabi And she like me But me no be person wey sabi She say Enjoy life You gats to dey enjoy your life Enjoy life You gats to dey enjoy your life Problem no dey finish like dat E say problem no dey finish like dat Try to dey enjoy life sometimes Try to dey enjoy your life Even if na once in a while Even if na once in a while Try to dey enjoy your life sometimes Try to dey enjoy your life Cos' problem no dey finish like dat Problem no dey finish like dat Try to dey enjoy your life Enjoy life Try to dey enjoy life e See She call my cell She say shey make she come I say kole work And I say rain dey fall She say e dey won be like say me dey fo Den I say make she come She be craving me dong She say she won sebe the boy Now my brain bin dey burst I was crazy in lust I say I never see this kind ikebe before So my tin come dey strong And she see me dey blush So she tfloughfyfloughytlpufly Pon me tin till e long And e go inside E come outside E go inside again before e come outside E come won dey be like say Me I don lose my mind I don high Cos the way she bangin' that backside She don make me sabi say I get inner bad guy She say Anytime you won kpansh Make you call But for Monday i dey work So just try to dey enjoy Bobo Enjoy life You gats to dey enjoy your life Enjoy life You gats to dey enjoy your life Problem no dey finish like dat E say problem no dey finish like dat Try to dey enjoy life sometimes Try to dey enjoy your life Even if na once in a while Even if na once in a while Try to dey enjoy your life sometimes Try to dey enjoy your life Cos' problem no dey finish like dat Problem no dey finish like dat Try to dey enjoy your life Enjoy life Try to dey enjoy life e Enjoy life Au dio fri day Enjoy life Problem no dey finish Try to dey enjoy life
Sanatçı: Audiofriday
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Audiofriday hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı