audiofriday gimme money şarkı sözleri

You don chop correct beans With beta bread wey soft? You don enter inside butter When the bread dey hot? So le je agemawo 25 lekan na Oro yi ma se Pataki o E tetile ke ma gbo Pharmacy no get medicine But dem dey sell fresh bread Dadi lati don marry And e get 10 girlfriends Dem dey collect vaccines wey Dem never test well yet And i just dey observe their shots I be like Ter Stegen If you no sabi me Make you try dey sabi me now Na me bin mess for dah elevator Wey you dey frown Because i dey bald You no want gimme your number Na so i drop the mess For am undercover Before she no wetin dey happen I don comot for there And the package wey i been drop No be for here When i do this beat I no get any chorus for am Na so i go my padi side Wey him name na sugar E say make i sit down Roll po make we kill am Na so we hit am Sugar say shey e dey feel am Say if we hear the beat wella wella We go feel am My padi come talk say E dey hear something now E say If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect Eee Abegi o Abegi o If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect Eee Abegi o Abegi o My dealer dey do me well Because e dey collect transfer 100 thousand naira loud 100 thousand naira chow If i don do am like dat I go chill And i can't shout I fit dey do anyhow Pocket am put am ground Holy communion wine Mix am with small codeine Aje Na elele combination to sweet Ohun lon pe ni koko Ton fin pogi We go just sell the Bobo For industry As i dey rap dem dey vex Boi dem no get joy And like team wey lose match Una no get point I'm out here everyday When I'm killing 'em bars I don tey for this tin See wetin i observe No be everybody dey cream their yansh Toto wey dey find money Go see prick at last If dem tell u say I sabi pass beans Na scam AudioFriday na name Wey go blow last last But if you If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect Eee Abegi o Abegi o If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect If you gimme money I'll collect Eee Abegi o Abegi o
Sanatçı: Audiofriday
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Audiofriday hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı