audraven tenstrings şarkı sözleri

Hmmm Yeah Uhnnnn Creator Ahhh ahhh ahhh ahhh Adura lo le Shey oo Won ni mo stubborn mmm I've been down for too long Now I'm back after few month I no dey give up On the fast lane again this year I no get brake hon She wanna break up but my heart doesn't break breakfast no fit break us No religion All man for himself only God fit to save us Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie She wants to know if I get dough Trying to fit in my schedule o She say mo fly o ni mologo Otun ni no fine bi ti Ogogo I'm cocky but me I no dey form Man comes from dust And returns to dust So wetin I gain if I go to God To tell am say I don bury one Tinbati soro mio soro mo mmm Try to talk less and I do the work mmm I told my shawdy I need to buckle up mmm I no dey waste my seed like agbalumo mmm Who dey who dey who dey who dey dey won le won le won le a le le Me wey be say na money I dey chase Mo wa fi ye won pe I no dey give up I dey steady my race All the way no delay Make my blessing no cease As I dey buckle my lace For this race no delay Make my blessing no cease Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie Abegi no feel my pain I chose not to be the same Tell me wetin I gain If dem no holla my name o Wetin I gain o Dem say we no go blow Oluwa lo'n shola no be you See all of my Tenstrings people steady on a roll We rolling every stone We killing every show The Genesis of this is that I'll be rich and not be poor poor Nwa nnem si e ba pu o pu o So fun won ko fun mi lona joorr Ko je n rona lo mi o fe jo One day we go blow Owo ni koko Secure the bag o Never chase a hoe Blessing for my foes We go still dey show We go run the show wouu woh oo Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie Lately I been repping Tenstrings Mentally ahead like Tensteps Tunnel vision no one can see Protect my energy my chargie
Sanatçı: AUDRAVEN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
AUDRAVEN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı