aufenic jojojo (feat. 2abeaatz) şarkı sözleri

Aaaaaaah common baby jojojo Common baby jojojo Aaaaaaah common baby Jojojo Common baby jojojo E get as you dey do am wey dey take me far away Common baby Jojojo, Common Shawty Jojojo E get as you whine am your experience bust my brain Common Shawty Jojojo, leaving Rendezvous in my head This kind thing is so rare that I'm feeling Please don't stop it wish you keep repeating Uuhh Pop Hennessey ati Gbana Bring that body make I take you to the corner She tell me gimme gimme harder see wahala When I hit the honey pot she dey Holla Girl you know you chillin with a bad guy And I no go fit deny I no be shy guy If I touch you Issa wrap we dey fly high I be Legendary baller no be moin moin She dey like fine fine boys Sugar mummy wey dey like fine fine boys Take me to the dealership see fine fine toys So I gotta make sure say tonight no spoil Pesin go shiver today Oni baje Oni baje Titemi Ole baje Our own no go baje Girl you get am abundant I say you're blessed in abundance And you make me dey want dance Lemme me be your number one fan (one fan) E get as you dey do am wey dey take me far away Common baby Jojojo, Common Shawty Jojojo E get as you whine am your experience bust my brain Common Shawty Jojojo, leaving Rendezvous in my head E be as e get E be as e get E be as e get E get as e be oh aaaah
Sanatçı: Aufenic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Aufenic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı