augustine irodia under pressure şarkı sözleri
Mevbore
Sense Gang Music
I sidon my own-e jeje je
I sidon my own-e jeje
I dey go my own-e jeje oh je
I dey go my own-e jeje
I'm a no nonsense somebody
I'm not out to please nobody, ah
I gat my life to live oh and if there's one thing I believe o's that human being is very hard to please oh
Give some people everything you have o's not enough until give them your head oh
So what's the lesson?
I can't come and die for person
If that is why you're vexing naim be say na wahala for vespa oh
Naim be say na wahala for vespa oh
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure oh, dem dey cruze for under pressure oh
Na high blood pressure oh
Na high blood pressure oh,
Na high blood pressure oh oh oh oh oh
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure oh, dem dey cruze for under pressure oh
Be your self, live your life oh
Chasing clout is not good for your health oh
Wetin dem borrow to pose nor be wealth oh
So cut your coat according to your size oh
Live your life oh, there is nothing new under the earth oh
Yaba wey dey for left e get e right oh, (e get e right oh oh)
But some go say, fake it to make it oh, take it or leave it oh, when I say, fake life nor dey pay,
Fake life, fake life oh
Fake life nor dey pay in the long run oh
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure oh, dem dey cruze for under pressure oh
Na high blood pressure oh
Na high blood pressure oh,
Na high blood pressure oh oh oh oh oh
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure
Under pressure, under pressure
Many people dey cruze for under pressure.