aurha heat şarkı sözleri
So many things are left unsaid...
If dem dey vex that one consain them
I dey my lane and I no wan send
(Send)
For this life me I no like stress
I do my best and I leave the rest
E dey drive them mad I confess
Move your body 1,2,3 to the beat
I'm not the sun but I bring the heatttt
Dropping these bars with finesse
Don't be shy you can say I'm the besttttt
With my entrance party scatter
I no Dey wear Luis Vuitton or Prada
But I sure die say me I dapper
( I sure die say me I dapper )
I bring the heat
On a steady
Bring those goals like i be Messi
Oh my dear Lord, please have mercyyy
I no dey do too much
But still I dey make them crush
When I step inna the place right now
Everybody just shut up yeah
Little Miss is here for the spotlight
Not gonna leave till my light's shining
So bright yeah leaving my life
To the fullest no send
Wetin dem carry for mind yeahh
I bring the heat
On a steady
Bring those goals like I be Messi
Oh my dear Lord
Please have mercy
Move your body 1,2,3 to the beat
I'm not the sun but I bring the heat...
Dropping these bars with finesse
Don't be shy you can say I'm the best
With my entrance party scatter
I no Dey wear Luis Vuitton or Prada
But I sure die say me I dapper
( I sure die say me I dapper)
I bring the heat
(I bring the heat)
On a steady
Bring those goals like I be Messi
Oh my dear Lord
Please have mercy yeahh
Oh lord have mercy