bāllo one day şarkı sözleri

See my love is true, But I keep it cool If I put you in the mood , won't you trip over the Moon I know say you like mi style and you like mi vibe So you no wan leave me now and that's alright So don't you waste my time girl 'Cause me I gat no time here Money always on my mind girl Steady me I Dey grind I Dey grind Owo ni mon nwa me I no send anyone That's why I Dey face my hustle I just wan Dey make e more money Make I flex my friends and family All on boys , boys on God Wetin dey sup, kilode gan Shey because say we Dey findi money Popo come waylay with their gun One day one day one day go come Wey be say we go launch one E go collect , e go phor, e go think say na bomb hit Am Baba God give me good life Give me Make I Dey alright , make I just Dey flex my Life Make I no send any one , not every one na e be men So don't try f*ck me with your mess Oh lord give me good life Long life with am make I flex my mom 'Cause dad is Gone Family phor, it's plenty We never stop cause we Dey On God And the Money go Dey come in I go Dey faji, with My gees Owo ma bamiji, oma bamirin I go flex my ladies …. And Dey go be happiiii Jaiye on a steady All on boys , boys on God Wetin dey sup, kilode gan Shey because say we Dey findi money Popo come waylay with their gun One day one day one day go come Wey be say we go launch one E go collect , e go phor, e go think say na bomb hit Am See my love is true, But I keep it cool If I put you in the mood , won't you trip over the Moon I know say you like mi style and you like mi vibe So you no wan leave me now and that's alright Make we just Dey flex , on a daily , make nobody stress we We just want the the money , everyday make we Dey faaji People try dey talki shit but we no send them at all 'Cause we get baba God na him make we stand tall
Sanatçı: bāllo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
bāllo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı