b maestro naadu şarkı sözleri

Yah Kingdom Business Ayyy B. Maestro Yah Break it down Break it down Break it down Last year Akweley temptation I conquer figure say I reach that Strong Christian kingdom business everyday we preach Christ Armor bearer no temptation go over me yeah me that I forget say Jesus sef opana tempt um three times That be when i meet um Naadu fine girl with a big haishhhhh New convert so you for know say i for do visitation that So I make ready took my Bible took my cross I strap that Then I go ein yard k) k) k) - eeeiiinnn who is that Ei Naadu The thing then she Dey wear paa As I see n) my heart cut But I'm a son of Apostle General So I press my eye wey I start dey preach The things she Dey do start dey tickle me Oh God which kind life be this I for screeaaammm Naadu eee Naadu - Naadu Don't let us let the devil take us for a fool! - for a fool My flesh is itching and i know its same for you! - same for you Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke Naadu eee Naadu - Naadu Don't let us let the devil take us for a fool! - for a fool My flesh is itching and i know its same for you - same for you Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke Ay ay Naadu eee Naadu - Naadu Don't let us let the devil take us for a fool - for a fool My flesh is itching and i know its same for you - same for you Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke
Sanatçı: B Maestro
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:22
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B Maestro hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı