b raji ko wole şarkı sözleri

My brother Them no follow me around when I no get name Come look now Them dey spin back around but I'm making them bow Oh soldier No go cuff my hand I don't do any fraud My mother Help me tell her I love her the love is tough Keep on grinding my brother (Ge ge) Don't let no man say slow down Shayo go come when you order Babes go come in bunch in numbers (Number) Say them see me for TV yeah Superstar won ri mi yeah Play my music till you feel it Baby sicko making history (Get it) Call me It's all over This life too short so slow down What goes up must to come down This life look who you call your brother Wanna buy Benz for mummy Keep the Bentley for daddy Omoyele mo ti gbera mo ti gapa Dem dey look me like omo aje butter Ko wole Won lu mi ko wole Ko wole Woni won fe gun mi ko wole Ko wole Back to sender ko wole Ko wole Omo I'm a street boy ko wole Every evil eye wan see me But I put on my shades and I block their shine Every prayer wey my mama give me I go make sure they count walahi walahi No chance them go put me for ground Hustle no go stand around Shayo till you feel like you drown oh uhn Omo ope uhn gbese Mon te si won lori won gbese Just vibe with me and gbese Aproko just shush and gbese hm hm hmm Gbese ja tesi won lori je'a gbese Just vibes with us and gbese Aproko pa'nu de ko mole ehh Call me It's all over This life too short so slow down What goes up must to come down This life look who you call your brother Wanna buy Benz for mummy Keep the Bentley for daddy Omoyele mo ti gbera mo ti gapa Dem dey look me like omo aje butter Call me It's all over This life too short so slow down What goes up must to come down This life look who you call your brother Wanna buy Benz for mummy Keep the Bentley for daddy Omoyele mo ti gbera mo ti gapa Dem dey look me like omo aje butter Ko wole (Nibo lo tife wole o) Won lu mi ko wole (Nibo nibo ah) Ko wole Woni won fe gun mi ko wole (Impossible na na) Ko wole Back to sender ko wole (Back to back to what) Ko wole Omo I'm a street boy ko wole (Mm mm mmm mm) Ko wole Won fe le mi ko wole Won fe mu mi ko wole Back to sender nana nana nana Ko wole Won fe mu mi ko wole Won fe sha mi ko wole Back to sender ko wole
Sanatçı: B Raji
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B Raji hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı