b-red dollar [album] şarkı sözleri

Magic boy take it easy on the beat She know I got dollar shepe She say she no want naira And me sef no want wahala B Red lo mo na Now she smiling Yes Cinderella cindodo on top dollar Am in loo on top dollars Baddest Na because I get ginger My song dey burst speaker Haters wan turn believer Oya give me chance Ani ko kan mi My money and my body is yours Ani ko kan mi o Ani ko kan mi o Omo ten milla for your body ten milla for your body Anything for your body anything for your body Thirty billi' for your body thirty billi' for your body Right now are you ready I wan wire koboko You sweet pass Ajinomoto Erima wey dey give me the level Thunder fire their matter omo'pe I been dey think say you go stay I no know say you dey craze You use me elevate At the end of the day I throway salute Ekwekwe Meanwhile I been dey think say you go ginger me But you forget yourself Nne olekwa o di Take all my money Give me what you have Mhmm ohoh oh noo Omo ten milla for your body ten milla Anything for your body anything Thirty billi' for your body thirty billi' o Right now are you ready I wan wire koboko wire me You sweet pass Ajinomoto Erima wey dey give me the level Thunder fire their matter omo'pe Shepe I know say for you I go perform why me Aah the ego go dey come like water My oh my oh my oh my woman Ah my woman oh You know you no dey give me the same energy I give you my heart my car and property yeah My oh my oh my oh my woman Oh my woman 100billi for your body Fendi for your body Me I go enter jet for your body Enter jet for your body Cause I want to wire you motor see You make me dance like I'm Poco Lee Girl I'm speaking politely Abeg omo regard me She know I got dollar dollar She say she no want naira And me sef no want wahala wahala Oya give me charm Now she smiling yeah Smiling On top dollar On top dollar On top dollars yea yea Omo ten milla for your body Anything for your body Thirty billy for your body Right now are you ready It's STG Magic boy take it easy on the beat
Sanatçı: B-RED
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B-RED hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı