b reign maye şarkı sözleri

Saw this big dream Saw this big dream (Saw this big dream lets go) Saw this big dream on my little bed And big up my small chest I pray say anything I do make E gel o (Make E gel o) I know say some people no Dey wish me well I went to God and I tell on them say Why another man go Dey cause my stress (Cause my stress) No be say I Dey slack I Dey try my best Obirin o je ki ori o kpe no woman no cry I secure myself (I secure myself o) Awe Wetin I Dey find nah maye Wey them no go fit talk say nah grace (Nah craze Mm nah ment o) Awe Wetin I Dey find nah maye Wey them no go fit talk say nah grace Nah the hustle for my daily bread I face me I work times two Inna me yard them know me me I rough and smoove Battles are before my mama but I fought times two Mama be my real G for life she gat me I gat her too (and I gat her tattoo) Ati kekere ni mo ti ja fafa Mo ko kangara Oole mo kpe mo ma un sha gbana I Dey try my best for things to get better Kin sha proper Bo lowo ogun ijoba alagbada Nobody fit to run my race Nobody fit to tamper on top my faith Ire to un mbo lono to ba de You go know say the Rollie esha lo ba de Rectification before my shame Help me tackle sapa before I craze I am running and hurting beside my way Sheybi omo olohun no Dey go astray Saw this big dream on my little bed And big up my small chest I pray say anything I do make E gel o (Make E gel o) I know say some people no Dey wish me well I went to God and I tell on them say Why another man go Dey cause my stress (Cause my stress) No be say I Dey slack I Dey try my best Obirin o je ki ori o kpe no woman no cry I secure myself o (I secure myself o) Awe Wetin I Dey find nah maye Wey them no go fit talk say nah grace (Nah craze Mm nah ment o) Awe Wetin I Dey find nah maye Wey them no go fit talk say nah grace (Me I work times two yeah) (Mmm me i rough and smoove) (Ati kekere ni mo ti ja fafa Mo ko kangara Oole mo kpe mo ma un sha gbana) (I Dey try my best for things to get better Kin sha proper Bo lowo ogun ijoba alagbada) (Ati kekere ni mo ti ja fafa Mo ko kangara Oole mo kpe mo ma un sha gbana) (I Dey try my best for things to get better Kin sha proper Bo lowo ogun ijoba alagbada) (Nobody fit to run my race Nobody fit to tamper on top my faith Ire to un mbo lono to ba de You go know say the Rollie esha lo ba de) (Bammy on the mix )
Sanatçı: B Reign
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B Reign hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı