b slym hustle şarkı sözleri

Hustle omo boy we hustle Hustle everyday we struggle Niggas like me don't get it Until i hustle Everyday we struggle Awon boyz won bubble Fightin so many battles Defeatin obstacles Repeating on shuffle Want my money in duffle One day we go bubble I swear e go shock u You can hate me if u want to You fit rate me if u have too Nor dey play wit me wit My money No delay me wen its time To pay me Pay me pay me no delay me I want to feed my family I'm in the field, farming I once worked in a factory Charged up like a battery Cast up like rapture Hands up I'm on deck I do anything for the check But some shit I won't accept Many shit I dat i won't accept When u rich do for yourself When u broke dem no send u Remember people wey help u Any work u dey do now Take m serious make u hold am Working so hard Nothing is free Fake friends never rolling wit me Hatin ass niggas are hating on me Hmmm na na eh Hmm na na eh Government dey chop President dey chop Senator's dey pop Rich gettin richer Nobody wan talk o Poor getting poorer Them living like El chapo In the trenches its crazy We the youths dem say we lazy I go work if u employ me All I want na endorsement deal Record label no come for me Many ideas but no money Nobody wan believe in me
Sanatçı: B slym
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B slym hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı