b star ogo back then şarkı sözleri

Uh yeh yeh See them call me B star ogo Call me B star oo uh oo Shey nah back then ohh loru loru lafin sase Ohhh uh uh (Oga klef mr producer) So many times wey he no easy (no easy) Time to time we Dey reason (we Dey reason) But I know say he go be(he go be) Shey mo Inkan toju ti ri (Han Han) Time to time I Dey busy (Han Han) Them they call for house phone is ringing (phone is ringing) But I know say he go be he he Shemo nkan toju ti ri he Shey nah back then we want to talk when we Dey hustle wey we no go chop but we focus on god cuz we know one day this hard go soft Shey nah Chenkings we want to talk o God oluwa losheyi ejomi ko huh huh Shey nah raba me want Then that is why me run to God oh Boys Dey do good or bad last last you go still smile or sad heh We Dey hustle everyday all night your life go change if you hustle tight Boys Dey hustle hard Sometimes you go reason and smile Cuz every hustlers get pay day If you no relent loma rishey Eni wo iseju akan loma pe leti water If you leave your maye bope oma jasha Sence of bombing to reason a client Boys no Dey sleep we Dey reason all night But one day you go still cho cho Your life go Change you'll jo ooh One day you'll go oooh Uh uh uh So many times wey he no easy(he no easy) Time to time we Dey reason (we Dey reason) But I know say he go be(he go be) Shey mo Inkan toju ti ri (Han Han) Time to time I Dey busy (Han Han) Them they call for house phone is ringing (phone is ringing) But I know say he go be he he Shemo nkan toju ti ri he Shey nah back then we want to talk When we Dey hustle wey we no go chop But we focus on God cuz we know one day this hard go soft Shey nah shenkings we want to talk o God Oluwa losheyi ejomi ko huh huh Shey nah raba me want Then that is why me run to God oh Eni ti oba je eyan kole je eyan o You no chop person you no fit be person But me I no say make you go kill person But you go stand only You Dey on your lane Then you go far-away You no talk on Money do not come to my lane Bope boya ire to lo lomade Am about to regret but I no still relent Cuz I have a target so I no fit reject o nah Turn my song to anthem O God Do the bless one by one o lord uh Shey nah back then oh Loru loru lafin sase oh Shey nah back then ooh Loru loru lafin bose gbowo he eh
Sanatçı: B star ogo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B star ogo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı