b-tone attention şarkı sözleri

Wetin i dey feel is deadly Girl won kill me With her package body fitnessing Girl u know na only you I want and need Halogen nofit shine like this Other girls dey try tempt me 247 Non of them afit to compare you Cause I dey love my baby daily I send nobody nobi waybill I know won hear I no won hear say one brother take you from me I know won hear I no Wan hear say them steal my girl with money Dakun gbo temi ko shetemi jor ololufemi I love you for you you suppose to love me for me woye yea yea The attention i dey pay to your love o The attention i dey pay to your love o E dey put my mind at ease E dey put my mind yea yea yea yea The attention i dey pay to your love o The attention i dey pay to your love o E dey put my mind at ease Wetin baby girl e carry sent from heaven Over 10 she pass 11 And I dey happy when she smile at me Halogen nofit shine like this Other guys dem envy but i am not sending Me and my baby the journey not ending And I dey love my baby I send nobi nobi waybill I know won hear I no won hear say one brother take you from me I know won hear I no Wan hear say them steal my girl with money Dakun gbo temi ko shetemi jor ololufemi I love you for you You suppose to love me for me woye yea yea The attention i dey pay to your love o The attention i dey pay to your love o E dey put my mind at ease E dey put my mind yea yea yea yea The attention i dey pay to your love o Attention i dey pay to your love o E dey put my mind at ease woah ye ye ye yea The attention i dey pay to your love o Girl I dont wanna give you trouble I just wan love you E dey put my mind at ease Ah e dey put my mind Yea Yea Yea yea The attention i dey pay to your love o So pay to your love o E dey put my mind at ease Oh ye ye ye pay to your love ooo
Sanatçı: B-Tone
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B-Tone hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı