b2-strings glory to god (spoken word) şarkı sözleri

Oruko mi ni Iyiola Bolarinwa Omo oba nimi Ase oba nbe Lara mi Oba no dey loose guard Oba no dey cry Situation no dey break oba Oba just dey shock Situations Oba no dey FAIL Records no dey break oba Oba just dey break Records Protocols no dey stop oba But Oba just dey stop Protocols Dem dey see Casting down Oba just dey see lifting up Oba enters club Oba turns club into Church Oba enters the desert Oba turned the desert into beauty Oba dey for Primary School Oba still dey lecture professors Awon oba o Kin Japa Won de Kin experience Sapa Oba is not a Chorister Oba is a minister Cos oba no dey entertain Oba no dey smoke smoke But Oba's smoke dey break yoke Oba no dey smoke weed But oba just dey grow seed Oba oba Oba is high on the Most high E dey smoke gbana But e don swallow Olugbala So he is a fire And when he enters into the fire He turns the fire into A.C Oba carry Jesus So e no dey experience seizures He no dey have cancer Cos the Angels are his bouncers He no dey huzzle for title But He carries the MANTLE That is why e no dey loose any battle Oba is a teacher But all his students dey speak in tongues Oba is a doctor His patients no dey taste drugs drugs Oba is a king in a Kingdom So witches and wizards no dey trespass Oba oba oba If you know what you carry You will tarry And never be in a hurry Cos the king is in you Oruko mi ni Iyiola Bolarinwa Omo Oba ni mi Ase oba nbe Lara mi
Sanatçı: B2-Strings
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B2-Strings hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı