b2kid halleluya şarkı sözleri
This this this one mad oh
Is Sbm music the classic producer
(Mad)
Uhhhhhhh dey call me the B2kid uno ah
Is another one daddy bless me nana uh B2kid
I know say you are capable
That's why you speak in a parable
Anything you say is possible
Is possible is possible woah
Take away my troubles for me oh, oh woah
Take away my burdens for me oh (hallelu)
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh-oh
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh-oh
Bless me, Jehovah bless me
So me say bless me
No wan scatter my head oh with too much thinking
(Bless me)
No wan see insufficient funds oh on my phone oh
(Bless me)
No wan ignore when I see call oh for money daddy
(Bless me)
Jehovah bless me oh-oh-yooh
Na only you wey me I believe on
All my friends baba dem dey run from me
Shower me your blessings
Let dem know say baba you dey for me
Fight who dey fight me
You know say na only you dey for me
Bless who dey help me you know say you know say
E don tey wey I dey pray oh
As I dey pray I dey wait for my pay oh (parara)
Baba bless up my way oh
Prove dem wrong cause me and you dey oh (parara)
Better my way now oh (baba bade)
Butter my bread oh (oh-oh)
Open my way oh (open my way for me - open my way for me)
I no wan scatter my head oh with too much thinking
(Bless me)
No wan see insufficient funds oh on my phone oh
(Bless me)
No wan ignore when I see call oh
For money daddy
(Bless me)
Jehovah bless me oh, oh-yooh
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh
Hallelujah hallelujah hallelujah oh-oh-oh
Bless me, Jehovah bless me
So me say bless me
No wan scatter my head oh-uhhhh-uhhh (bless me)
No wan see insufficient funds oh-uhhhh-uhhh bless me
Wayo wayoyo uhhhh-uhhh bless me
Wayo wayoyo uhhhh uhhh bless me