baba flexi good vibes only (hamba) şarkı sözleri

Omo Balogun dodo I go by by by I go by by by Ha ha ha Oshe I wantu tell you tell you tell you I wantu tell you a simple stori A simple stori baybee Ah ya ya ya But make i tell you all dis things Make i talk A simple stori A simple stori baybee Yeah yeah I no know why dem dey phor (Phor phor phor o) And e no be my fault To ba tiri mi Gbogbo won de ma gan (Gan gan) Ha Jah jah jah o No know why dem dey phor (Ah Ah Ah) And e no be my fault To ba tiri mi Gbogbo won de ma gan Jah jah jah jah o Omo balogun balogun dodo (Wo sir) Omo balogun balogun dodo (Omo oba) Omo balogun balogun dodo (Omo Oba) Omo balogun balogun dodo Ah ya yeah ah I go by by by I go by by by Gbe sunmo daddy Bad gurl gimme the body Gimme the body And i go spend you the money Jah jah jah jah jah Eeii eeii Wo sir
Sanatçı: Baba Flexi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baba Flexi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı